I’m so angry for today’s class, some of una no dey hear word😏, some of them will still be arrogant in the comment now🌚, sha no vex just make sure you do am well make you no waste your money, wetin be my own. Today’s food recipe is Simple homemade stir-fry spaghetti#creatorsearchinsights #food #stirfry #spaghetti #fyp
- Posted
- 3 Oct 2026
- Their usual
- 114.2K views
- Found
- 1d ago